fbpx
May 9, 2024

Eid-el Maulud: PDP call for prayers for Nigeria

pdp-call-for-prayers

Di Peoples Democratic Party PDP, don call for prayers for Nigeria as dem join di Muslim Umma to celebrate dis year Eid-el Maulud.

Also, di party advise Nigerians especially Muslims say make dem use di day for better and serious prayers to Almighty Allah so dat hin go put hand help pipo for di affairs of di Nation.

Di tori dey inside press statement signed by di National Publicity Secretary of di party, Hon. Debo Ologunagba, for Abuja, on Wednesday.

 

FOR MORE NEWS: Regina Daniels reply pipo wey question her decision for marrying her husband

 

According to am, as di Party PDP call for prayers, dem call on Nigerians make dem use di occasion to strengthen di bond of unity, love and respect for one another, especially for dis critical time wey di Nation dey face.

Hin yarn say, Eid-el Maulud, di celebration of di birth of Holy Prophet Mohammed (SAW), give humanity an anchor in God love and willingness to guide mankind through obedience to Hin Will, righteousness, peace and eternal redemption.

You fit go read di tori…READ MORE