fbpx
May 4, 2024

Super Eagles coach Peseiro dey find local players for NPL Super Six playoffs

peseiro-dey-find-local-players

Super Eagles head coach, Jose Peseiro bin dey Mobolaji Johnson Arena, Onikan, Lagos, for di second consecutive matchday of di Nigeria Premier League playoffs on Monday, hin dey find local players.

Di Portuguese dey monitor di tournament to select players for di national team.

Peseiro wey dey find local players bin dey in attendance when di competition start last Saturday.

 

FOR MORE NEWS: Peter Obi, LP tender more documents in evidence against Feb 25 presidential election

 

Di former Saudi Arabia and Venezuela gaffer don watch all di six matches wey dem play for di competition so far.

Also, dem dey expect am to release hin list for di Super Eagles 2023 Africa Cup of Nations qualifying fixture against Sierra Leone this week.

Di Super Six playoffs go produce di NPL champions for di 2022/23 season and di teams twey go represent Nigeria for di CAF Champions League and CAF Confederation Cup next term.

You fit go read di tori…READ MORE