fbpx
May 18, 2024

Peter Okoye don react to Achraf Hakimi divorce scandal

Peter-OPkoye-don-react-to-hakimi-divorce

Nigerian musician, Peter Okoye, don express hin views regarding di divorce scandal of Moroccan footballer, Achraf Hakimi.

In response to di scandal, Peter Okoye yarn say hin no understand why men dey celebrate this story.

He believe say pipo no suppose marry women wey dem no trust, unless dem expect their wife to suffer after di divorce.

FOR MORE NEWS: NYSC don get new coordinator for Osun

“#MyOwnViewsAndOpinion I don’t understand why most men are rejoicing over this Hakimi story? Like I don’t get it.

The truth is bitter but needs to be told. If you don’t trust her then don’t marry as simple as that. Or are you expecting your wife to surfer after divorce?” He wrote.

You fit go read di tori of Peter views regarding Hakimi divorce…READ MORE