fbpx
May 9, 2024

Pilot kpai inside aircraft bathroom and hin carry 271 passengers

pilot-kpai-inside-aircraft-bathroom

During flight from Miami to Chile, disaster happen as one airline pilot kpai after hin collapse inside di aircraft bathroom and hin carry 271 passengers.

Captain Ivan Andaur bin start to experience discomfort approximately three hours into di journey aboard di LATAM Airlines flight from Florida to Santiago.

Following hin collapse for di restroom, di crew promptly administer emergency medical assistance, according to report from Simple Flying.

In response to di situation, di flight attendant divert di flight go Panama City Tocumen International Airport. Dis na process wey take approximately thirty minutes. As dem land, di first responders pronounce Captain Andaur as deceased.

 

FOR MORE NEWS: Sexual assault : UNICAL don suspend Law dean, Prof Cyril Ndifon

 

With 25 years of piloting experience, hin na respected veteran for di field.

Di flight in question, wey dey designated as LA505, bin dey operated using Boeing 787-9 Dreamliner aircraft.

Alos, as dem comot for Miami around 10:11 pm on Monday, August 14th, di flight bin get both relief captain and first officer on board when dis unfortunate incident happen.

You fit go read di tori of di Pilot wey kpai inside aircraft bathroom…READ MORE