fbpx
May 5, 2024

2023 Headies: “Nobody fail me, I fail myself” — Portable

portable-2023-headies-award

Controversial street rapper, Portable Omolalomi dey think about hin mistakes and strengths following di conclusion of di 2023 Headies Award.

Di 2023 Headies Award wrap up on Sunday evening after dem identify top-rated entertainers for different categories.

Portable, wey bin clash with di award organizers bin dey disqualified from two categories, ‘Best Street-Hop Artiste’ and ‘Rookie of the Year’. Hin pen down note to reflect on hin actions.

As hin share snippet of hin song on top Instagram, di singer tok say na hin do himself.  Also, for inside di post, hin tok say na him dey responsible for hin failure. In addition, hin tok about how di pipo wey hin depend on just fail am.

 

FOR MORE NEWS: Stock market open September with N536bn gains

 

“It cost a lot to get a lot nobody failed me I failed myself thinking everybody was for me like I was for them. It shall not be well with my enemies.

“Baba Yin Ti De Pada Bad Energy EDAPADA IKA OF AFRICA Akoi Grace Wey No Dey Disgrace. Portable Omolalomi ANIKULETI OGUNDABADE Street DonJazzy CEO DR ZEH NATION MANY MANY INSPIRATION 💯💯💯💯,” Na part of wetin Portable write be dat following di conclusion of di 2023 Headies Award.

You fit go read di tori…READ MORE