fbpx
April 29, 2024

Portable Don Breaks Record As hin Becomes Di First Nigerian Artiste Wey Hold Show Inside River

portable-

Nigerian singer, Habeeb Okikiola, popularly known as Portable, don shutdown Port Harcourt, Rivers state with an entertaining new year concert.

Di Zazuu star wey dey on nationwide tour as part of hin  Portable Live In Concert 2022, hold one of hin show for fans inside river for di state.

This one make am di first Nigerian artiste wey gi do music show on top di body of water.

FOR MORE NEWS: Fans No Fit Believe Dia Eyes As Dem Spot Tiwa Savage For Local Market

Portable bin dey happy about hin first show for Port Harcourt since hin hit di limelight for December 2021 and he take to Instagram appreciate hin fans.

He share video from di event wey show pipo inside water as dem dey vibe along. Hin dance and hin sing with hin usual energetic manner.

You go like go read di full tori…READ MORE