fbpx
May 6, 2024

Qatar 2022: Messi, Argentina na Very difficult team to play against – Griezmann

0

France forward, Antoine Griezmann, don finally admit say facing Lionel Messi and Argentina for di 2022 FIFA World Cup final na one big challenge for hin team.

Griezmann tok say after France defeat Morocco 2-0 for di World Cup semi-final on Wednesday night to secure dia final place against Argentina on Sunday.

U FIT ALSO READ Qatar 2022: Modric dey blame one person after Croatia semi-final 3-0 loss to Argentina

Di Atletico Madrid star tok say Argentina na one kind very difficult team to play against.

Griezmann tok say any team with lionel Messi must surely bi a different team to play against,” Griezmann yarn dis one for one press conference after France beat Morocco on Wednesday

Hin tok say “ Everybody don see Argentina wen dem dey play, and how dem dey play. Argentina na one kind difficult team to play against, and like dis like dis all di whole player wey dey for dis team dey inform.

Griezmann tok say Argentina players dey very strong well well and at di same time dem get plenti supporters wey dey support dem but france as a team too dem self go go prepare to face dia reality.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *