fbpx
April 27, 2024

Qatar Lose Di Opener Of Di World Cup

0
Qatar-lose-opening

Qatar na di first home team wey go lose di first opening World Cup match as Ecuador roll go 2-0 victory over di hosts, with Enner Valencia wey score two times for di tournament curtain-raiser on Sunday.

Asian champions, Qatar, enjoy di backing of di majority of di crowd for di 60,000-capacity Al Bayt Stadium, but bin no fit follow di flashy opening ceremony with statement performance.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

Ecuador bin think say dem get better start when dem silence di home fans as Valencia enter di place, until di goal kon dey ruled out by VAR for offside wey dey di build-up.

Valencia break di deadlock with penalty for di 16th minute and hin double hin tally just after di half-hour mark.

You fit go read more of this tori for inside Punchng…READ MORE

For more news: Qatar World Cup: Ban on alcoholic drinks no dey necessary – Orji Kalu

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *