fbpx
April 26, 2024

Qatar World Cup: Ban on alcoholic drinks no dey necessary – Orji Kalu

0
Uzor-Kalu

Senator Orji Uzor Kalu complain about di ban on alcoholic drinks for di 2022 World Cup in Qatar wey go soon start. Hin yarn say di ban no dey necessary.

Kalu for hin verified Facebook page on Saturday morning express his regrets about di ban. Hin talk say di soccer no dey di same with tribe, culture or religion.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Kalu yarn say di situation wey fans or spectators no go fit hold bottle of beer for their hands as dem dey watch di match no be something wey person fit imagine.

Hin ask di Qatar authorities make dem reconsider their decision on di ban.

You fit go find di remaining tori for inside Vanguard…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *