fbpx
April 27, 2024

Ministry dey request $8.92m World Bank loan for stationery and others

0
Zainab-Ahmed-ministry-stationery-

Di Home Finance Department of di Ministry of Finance, Budget and National Planning don request for $8.93m from di World Bank to procure 21 items, wey go include office stationery, office furniture, office supplies, office equipment, and vehicles.

Dem make di requests under di State Fiscal Transparency, Accountability and Sustainability project, wey dey initiated in 2018.

Di SFTAS project dey designed to strengthen transparency and accountability for di sub-national level, and e go end this year.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

A total of $1.5bn na hin dem commit to di project for two batches of $750m (December 2018 and December 2020) by di World Bank.

Although di money na grant to state governments, na loan to di Federal Government.

This tori dey inside Punch, you fit go READ MORE

For more news: U.S.A don return another $20.6m Abacha Loot

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *