fbpx
April 24, 2024

Messi be like alien’ —Di Maria

0
Lionel-Messi-Di-Maria

Angel Di Maria dey praise Lionel Messi, hin yarn say to dey play with am na di ‘best thing’ wey don happen for hin career – but say dem no need to hand over di responsibility to di Paris Saint Germain star every time.

As messi dey compete for hin fifth and final World Cup, hin carry di hopes of di nation for hin shoulder as him and hin Argentine team-mates don go on a journey to win their first crown since di Diego Maradona-led triumph for 1986.

YOU GO LIKE READ: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

As hin dey follow La Nacion talk some days out from di start of di 2022 World Cup for Qatar, Di Maria yarn say Messi be ‘like alien’ but other pipo need to step up to di plate.

Na Di Maria dey yarn this one, you fit go READ MORE make you get di full gist.

For more news: Lewandowski don chop three match ban

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *