fbpx
April 20, 2024

Rashford goal help Man Utd beat West Ham

0
Marcus-Rashford.

Manchester United on Sunday beat West Ham United 1-0 for Old Trafford, na Marcus Rashford goals for di 38th minute na hin help dem.

Di only goal wey Rashford score bin dey enough for di Red Devil make dem win the game, di goal push them go fifth place with 23 points for di Premier League table, as Chelsea slide to sixth.

Di milestone goal make am Rashford 100th goal for di Reds.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Rashford, wey do hin debut for United for di age of 17, bin dey assisted by Christian Eriksen so that hin go fit score di winning goal.

Di Hammers slide down to 13th place with 14 points as hin suffer a total of seven losses so far this season.

Di tori full Punchng,click here make you go read di remaining…READ MORE

For more News: Ortom,and gang una too small for me to deal with – Ayu

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *