fbpx
May 4, 2024

Na Fela Kuti, Wizkid, Burna Boy inspire me – Rema

rema-reveal-musical-inspirations

Popular Nigerian musician Rema don reveal say Wizkid, Burna Boy, and late Afrobeat pioneer Fela Kuti na hin musical inspirations.

Rema reveal dis tori during interview with Hip TV. Also, hin reveal say one of di foreign artists wey inspire am na American rapper Kanye West.

As Rema reveal hin musical inspirations, hin claim say Wizkid way of life, Burna Boy life, and Kanye West inventiveness na wetin motivate him to do music.

Sensational Nigerian singer, Divine Ikubor, aka Rema, don reveal say late afrobeat pioneer, Fela Anikulapo-Kuti, Wizkid, Burna Boy, and American rapper, Kanye West inspire am to do music.

He reveal all dis tori inside interview with Hip TV.

 

FOR MORE NEWS: Poco Lee gift hin mama multi-million naira house

 

Rema yarn say hin dey inspired by Burna Boy story, Wizkid lifestyle and Kanye West creativity.

Na di thing wey hin tok be dis; “I’m inspired by Burna [Boy] because of his story. Fela [Kuti] inspires me. Kanye West [inspires me] because of how far he goes in terms of his creativity, and production I really like Wiz [kid] because of how he carries himself.”

According to am, hin plan to stay consistent by being original and unique.

You fit go read di tori…READ MORE