fbpx
May 18, 2024

CAF Confederation Cup: Rivers United don comot go Brazzaville for Diables Noirs clash

rivers-united-brazzaville-Diables-Noirs-clash

Players and officials of Nigerian champions, Rivers United don travel go Brazzaville ahead of Sunday CAF Confederation Cup clash against CSMD Diables Noirs.

Rivers United delegations don comot for di Murtala Mohammed International Airport, Lagos, via ASKY Airline around 10:25 am on Friday go Brazzaville for Diables Noirs clash.

Also, Group B encounter against di Congolese side dey billed for di Alphonse Massamba-Debat Stadium, Brazzaville.

DC Motema Pembe of Democratic Republic of Congo and Cote d’Ivoire’s ASEC Mimosa go clash for di other group game.

Di top two teams for di group will proceed to the quarter-finals.

Rivers United dey look to become di first Nigerian club wey go win di CAF Confederation Cup.

You fit go read di full tori…READ MORE