fbpx
May 20, 2024

Ronaldo dey under pressure to reject £173million-a-year offer

0

Cristiano Ronaldo go face backlash for Portugal if he say yes to £173million-a-year offer for table from Saudi Arabian club, Al-Nassr.

Sportsmail reports say di three-year deal go see Ronaldo commit to becoming the face of football for Saudi.

And to front di country bid to host di 2030 World Cup dey part of am.

FOR MORE NEWS: Argentina vs France: Messi don break another record for World Cup final

Portugal dey follow ask say make dem host di tournament together with Spain, wey don raise di prospect of situation where Ronaldo dey find way to defeat hin own country.

To make matters worse, Ronaldo eternal rival Lionel Messi follow get deal to promote Saudi tourism.

But  no involve di World Cup bid, with hin native Argentina wey follow launch joint bid.

Ronaldo neva still see new club after Manchester United terminate hin contract for November.

You fit go read di full tori...READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *