fbpx
April 25, 2024

Safara’u – Dem stone me after ‘friends’ broadcast my naked video.

0
Safara'u

One Kannywood actress, Safiyya Yusuf, wey people also know as Safara’u Kwaa Casain, talk say she dey suspect some of her friends and close associates to dey behind the release of her naked video wey don dey everywhere for social media.

Na on Tuesday for BBC Hausa Safara’u talk this one.

The actress wey turn singer and wey dem don suspend from the popular Arewa24 movie series talk say she no send any of her naked pictures or videos give anybody, she bin try prove say the matter wey people dey talk na lie. She follow talk say she no be lesbian.

You still fit enjoy this one: Na five times I sit-don write JAMB – Crayon

She talk say na she record the video but no be for anybody to see.

According to wetin she talk,, “70 per cent of ladies nowadays get dat kain videos for dia phone. Na cruise dem just ddey use am catch. No be for am to dey everywhere for social media. She say she no sabi the main person wey broadcast the video, but the thing wey she sabi be say, e go be one of her friends or associate wey dey always take her phone. She talk say she dey always give dem her phone…READ MORE

You fit continue the tori, CLICK HERE

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *