fbpx
April 25, 2024

Seun Kuti don react over D’banj detention case over fraud matta

0

Afrobeat singer Seun Kuti don come out react to di detention of hin colleague way bi D’banj bi di Independent Corrupt Practices and other Related Offences Commission (ICPC).

ICPC operatives detain D’banj was detained on Tuesday, December 6 for dia agency headquarters where dem dey interrogate am on matta wen concern of fraud.

U FIT ALSO READ How hin take get access to govt funds, Hin deserve life imprisonment – Nigerians react as dem arrest D’Banj for fraud

Dem bin accuse di 42-year-old on fraud matta say hin divert hundreds of naira from government account, money wey government set aside for N-Power project.

On top one Instagram comment section of one ogbonge media personality wey hin name bi Daddy Freeze, Seun Kuti tok say Nigerian entertainment industry na one scam environment for money laundering.

Hin write say: “ Dem bin always tok am say dia is no way politicians go dey do things without say, some magomago no go dey involve.So na today we know say Nigerian entertainment na scam for money laundering?

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *