fbpx
April 26, 2024

Seyi Vibez mama don kpai

seyi-vibez-mama-don-kpai

Di singer take to hin Instagram page to share di news about hin mama passing with hin fans.

FOR MORE NEWS: Phyna call out hotel as she claim say dem thief her dollars

As Seyi Vibez lose hin mama, hin yarn say for sure, dis period go dey very dark for am.

“Today is the darkest day of my life. I lost my ancestor. Love you till I go six feet mum,” Na wetin hin tok be dat.

You fit go ee di tori…READ MORE