fbpx
May 18, 2024

Wizkid promise free show as hin make fans understand di statement about ‘last concert ever for Lagos

wizkid-free-concert-in-Lagos

Internationally recognized singer, Wizkid Balogun, announce free show performance as hin dey make fans understand hin statement about having final show for Lagos in 2022.

You go remember say di singer bin make announcement say hin december show for Lagos go be hin last.

During hin concert on Christmas Eve, Wizkid reduce di tension for di air as hin state hin actual intention.

FOR MORE NEWS: Celebrity deaths wey shake entertainment industry

According to Wizzy, he mean am in a good way and because of hin love for Lagos fans; he plan to give them free show henceforth.

According to wetin hin talk, hin go need to dey finish hin statements so that pipo no go misquote am.

What I really meant was, with the kind of love you all show me; it is very unfair to do shows around the world and come back to make you guys pay to watch me. I wanna make a promise tonight; this will be the last time you will pay to see me.” Na Wizkid talk be that.

You go like go read di full tori…READ MORE