fbpx
April 19, 2024

Strike: ASUU dey hide something from us- NANS.

0
NANS-

As dem follow  DAILY POST yarn, the NANS President argue say make the union call-off the strike and make dem continue negotiation afterward.

According to to am, E no dey fair say after the court ruling , wey dem tell ASUUmake dem go class back, dem no still answer, dem no even shake body.

You fit CLICK HERE enter DailyPost make you enjoy the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *