fbpx
March 28, 2024

Southgate no gree talk why Ben White comot for England squad

0
Gareth-Southgate-1536x1152

England manager, Gareth Southgate, no gree talk why Ben White comot for World Cup squad.

Southgate insist say hin no go react to reports, hin talk say na because of di bust-up with hin assistant coach, Steve Holland.

Last week, di Football Association announce say White go comot for di squad because of “personal reasons.”

YOU GO LIKE READ: 9 Soft Skills Workers Need In The Workplace

Di 25-year-old no feature for any of England three group-stage fixtures against Iran, Wales and USA.

When dem ask am about talkSPORT if hin go talk about di matter, Southgate yarn say e no get anything to talk.

Hin talk say if hin comment on di story, hin go dey give credibility to di matter.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: Ronaldo don breaks silence as hin comot for Portugal squad for Qatar

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *