fbpx
April 25, 2024

Qatar 2022: Argentina beat Netherlands On Penalties, con enter Semi-Final

0

Argentina don seal dia place for semi finals of di 2022 World Cup after dem beat Netherland 4-3 on penalties for di quarter final of di competition.

Lionel Messi wey bin dey tok say him wan end hin international career after dis world Cup for qarar, with beta record like dis like dis don dey turn to reality ooo

U FIT ALSO READ Ronaldo don breaks silence as hin comot for Portugal squad for Qatar

Messi wey bin score goal for Argentina for penalty shootout and at di same time Argentina goalkeeper Emiliano Martínez saved two attempts. Lautaro Martinez self score hin own goal too.

Di match bin finish 2-2 after extra time, as Messi score one goal and at di aame time do assist for di first goal. Di Netherlands equalized di second goal for di 11th minute of second-half stoppage time.

Argentina go play Croatia for semifinal on Tuesday. Croatia, wey bin carry second position for di 2018 World Cup, dem self beat Brazil comot wey bi favorite of everybody for penalty shootout on Friday.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *