fbpx
April 19, 2024

Strike: For The First Time after ASUU President Meeting With Reps, hin say dem fit see light.

0
ASUU-President-Professor-Emmanuel-Osodeke-appeal-to-the-ruling

Professor Osodeke wey make the observation confirm say na the first time wey the meeting wey dem dey do concerning the ASUU strike go make sense since the industrial action start. Hin talk say the union dey see light  for the end of the tunnel.”

The ASUU president, observed say the final resolution go reach the National Executive Council (NEC) meeting after dem sign relevant documents today

YOU STILL FIT ENJOY: ASUU dey ready to call off strike – Falana

Hin talk say, dem meet briefly for the Speaker office, talk about the matter wey dey ground, and dem don take note of the things wey dem don cover. But hin union dey operate carefully and dem no fit take decisions without consent.

You fit CLICK HERE go find out more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *