ASUU dey ready to call off strike – Falana
Counsel for the Academic Staff Union of Universities, Femi Falana, on Monday yarn say hin people dey were ready to call off strike.
For inside the message wey dem send, the Senior Advocate of Nigeria follow call Federal Government make dem quickly finalise dia negotiations with ASUU.
YOU STILL FIT LIKE THIS ONE: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check
Hin talk am with full chest say the meeting between the Speaker of the House of Representatives, Femi Gbajabiamila, and the presidency about the matter go yield positive results.
Na the answer wey Falana give the people wey ask how far about the ASUU strike matter be this: “Our clients are ready to call off the strike. The Federal Government should fast track the and finalise the negotiations.
You fit CLICK HERE go enjoy more the for Punch.