fbpx
April 25, 2024

Strike: Make una settle this matter outside court. Appeal Court Panel dey advise FG and ASUU

0
Minister-of-Education-Malam-Adamu-Adamu-ASUU

ASUU, wey don start strike since February this year, last week, don make request to ruling of the National Industrial Court say make dem look the matter well well before dem judge.The court bin don order the university lecturers make dem go class back until, dem don decide on the final thing wey dem wan do with the suit wey Federal Government filed to query the legality of ASUU’s strike action.

Nigerian Students, NANS don Announce Fresh Round Of Protest because of the eight-months strike.

This matter between the Federal Government and the Academic Staff Union of University (ASUU), change trouser on Wednesday, when one three-member panel of Justices of the Court of Appeal, wey dey for Abuja advise dem say make dem carry the matter comot for court try settle m by dia sef.

You fit rush CLICK HERE enter Tribune make you see wetin dey happen for inside that tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *