fbpx
April 25, 2024

“So Ruger Get Two Eyes?” – Pipo dey ask question as dem see Ruger without hin signature eyepatch

0
Ruger-

Pipo spot popular Nigerian singer, Ruger, without his eyepatch and di rare photo don make pipo dey talk.

E get some celebrities wey get things wey pipo fit easily identify dem with, and for Ruger na hin signature black eyepatch.

YOU GO LIKE READ: Use of Artificial intelligence in Education

Upon say hin no be pirate, pipo don sabi Ruger say hin dey like rock hin eyepatch right from when hin enter di music industry. Viral photo of singer without eyepatch na hin make pipo dey talk.

One Twitter user wey react to di photo yarn say hin surprise say di singer get two eyes.

Plenty pipo follow comment for that tweet, you fit go READ MORE

For more news: Nollywood Actor, Osinachi Dike, AKA Apama, don lose hin 2-Year-Old Son, Jidenna

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *