fbpx
May 6, 2024

Temi Otedola shock fans with her instagram post

temi-otedola-shock-fans-with-her-instagram-post

Billionaire heiress and actress,Temi Otedola shock fans with her instagram post, and netizens dey wondey wetin dey happen after dem see di instagram posts.

Temi, dey engaged to popular singer, Mr Eazi, di next agenda for dem na to marry as dem don engage.

For her recent post on Instagram,she share different photos wey capture different moments for her life.

FOR MORE NEWS: Burna Boy high heels don bring tok come.

Temi-Otedola

But, one of di photos out of all di ones wey she post na hin grab pipo attention, and na wetin cause different reactions online. Temi Otedola shock fans with her instagram post

Di 26-year-old movie star post screenshot of her chat with person, for di chat, she share photo of herself a she dey cry. She caption di screenshot  “ur next slay is always after your last cry”.

 

 

 

Temi, di billionaire daughter of oil mogul, Femi Otedola, yarn say she don forgive person and she don forget dia offense.

“Forgiven and forgotten”, Na wetin she write.

You fit go see di full tori…READ MORE