fbpx
March 29, 2024

Thousand of fans party with Yemi Alade for Paris L’Olympia concert

0
Yemi-Alade-Paris

Popular singer, Yemi Alade, take Paris, di capital of France, by storm last weekend as she hold concert wey plenty pipo attend for di prestigious L’Olympia Hall.

Na thousands of her fans wey bin happy to see her  na hin attend di concert. 

Some other artists like  Maud Elka, Mo Eazy (Nigeria), Made in Paris and Bramsitoo na hin join her and, dem no disappoint with dia performances.

YOU GO LIKE READ: Use of Artificial intelligence in Education

Alade,wey bin dey surprised with di huge turnout of fans thank all attendees for making di night a special one for her.

She talk say her second concert for Paris witnessed huge success because her fans stand, support her craft and music all di way. She still add say she dey very grateful for di love from Paris and indeed di world over.

This tori dey berekete for inside Punch…READ MORE

For more news: Showmax go premiere new drama series ‘Flawsome

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *