fbpx
April 24, 2024

Showmax go premiere new drama series ‘Flawsome

0
Flawsome-lead-cast.

Showmax don release di trailer for dia latest Nigerian original drama series, Flawsome, wey debut only for di streaming service on 10 November 2022.

Flawsome revolve around di lives of four friends, wey dey portrayed by Bisola Aiyeola, Ini Dima-Okojie, Sharon Ooja and Enado Odigie, as dem dey run dia personal and professional lives even as dem dey bound by di flaw yet unbreakable ties wey dem share.

YOU GO LIKE TO READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

Winner of di 2018 AMVCA Trailblazer Award, Bisola Aiyeola na hin take di role of Ifeyinwa, a hard-working heiress wey don spend all her life dey prepare to become di CEO of her papa company after hin kpai only to kon find out say she no be her choice candidate. Ini Dima-Okojie na Ramat, wey get perfect marriage,  perfect middle-class life and great career, but her reality no dey as rosy as it seem.

This tori dey inside Vanguard, you fit go read di remaining …READ MORE

For more news: ‘Spirit of survival’ dey work against Nigerians — Mr Macaroni

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *