fbpx
March 28, 2024

Mavin album go soon hit market-Don Jazzy

0

Di ogbonge Nigerian record producer, Michael Collins Ajereh known as Don Jazzy don come out tell everybody di date wen Mavin all-star album go come out.

Don Jazzy yarn dis one for hin Instagram page on Thursday, alongside di photo of di Mavin stars Crayon, Rema, Ayra Starr, Ladipoe, DJ Big N, Bayanni, Boy Spyce, Magixx, and Johnny Drille.

U FIT ALSO READ Celebrities dey make sure say dem put Presidential Candidate wey dem want for top position.

The CEO tok say dia new single and album go drop on di 2nd of November, while di Mavin all-star concert go sele on di 16th of December.

Di album features, Rema, Ayra Starr, Crayon, Johnny Drille, Ladipoe, and the newbies Magixx, Bayanni, and Boyspyce

.
Dia new single go drop on di 2nd of November

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *