fbpx
April 20, 2024

“Wetin do Kunle Remi?” – Fans react as actress Bimbo Ademoye reportedly engage VJ Adams

0
Bimbo-Ademoye

Actress, Bimbo Ademoye don allegedly comot for di single ladies’ group as she don dey engaged to well-known TV presenter, Adams Ibrahim Adebola, AKA VJ Adams.

Rumor wey don go round yarn say di couple don dey together for some time and dem wan take di next step toward marriage now.

E dey revealed say di two families of di alleged lovers don dey introduced.

YOU GO LIKE READ: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

Before now, e dey believed say Bimbo Ademoye and her colleague, Kunle Remi dey in a relationship following their solid friendship on and off di screen.

Di rumors kon strong well well after Kunle Remi and Bimbo Ademoye share different shades of photos from their shoot for Kunle Afolayan highly watched epic drama, Anikulapo.

You fit go read more of this tori…READ MORE

For more news: Destiny Etiko don unfollow her adopted daughter, Chinenye Eucharia for IG

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *