fbpx
March 29, 2024

BBNaija star, JMK don answer di call to Nigerian Bar

0
BBNaija-JMK

Big Brother Naija reality show star, Jumoke Zainab Adedoyin, wey dey  popular with di name JMK, don dey called to di Nigerian Bar one year after graduation.

Di BBNaija season 6 ‘Shine Ya Eye’ housemate, On Tuesday, share di good news for her page for Instagram.

As she Posting photos of herself where she wear black robe and wig, di reality show star describe di latest achievement as testimony and say she fit become anything wey she wan be for life.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

“Being called to the Bar has just proven to me that I can become anything.”  Na wetin JMK write be that

She talk say this one na prove say pipo timelines no fit tie her down, and everything dey happen within God’s perfect plan.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: “Wetin do Kunle Remi?” – Fans react as actress Bimbo Ademoye reportedly engage VJ Adams

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *