fbpx
April 24, 2024

Wizkid don delete hin album promotion tweet after death of Davido pikin

0
Chioma-turns-Wizkid-fan-

Nigerian music star, Wizkid on Monday delete di promotional tweet about hin album after di news of di death of Davido pikin full everywhere for internet.

Report bin don enter say Davido and hin partner, Chioma lose dia three-year-old pikin, Ifeanyi wey drown fo inside swimming poolfor di singer house wey dey Banana Island area of Lagos State.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

E never too tey when di ‘Essence’ crooner release new single ‘Money & Love’. Di single  ‘More Love, Less Ego’ na hin di artist bin confirm say dem go release for November 4th.

After hin release promotional tweet about di album on Monday night, Wizkid quickly delete am when di news of the death of Ifeanyi enter.

Di tori Full ground..You fit click here enter Vanguard go read di remaining… READ MORE

For more News: Atiku mourns; Osun PDP don suspend political activities because of di death of Davido pikin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *