fbpx
April 20, 2024

Wizkid ‘Essence’ moves triple platinum for US

0
Essence

Grammy award singer Wizkid track ‘Essence’ featuring Tems don sell over 3 million units for di United States and e don make am certified as triple platinum.

Di accomplishment come about di same time when di singer release his highly anticipated fifth album titled ‘More Love, Less Ego’.

Essence’ na track from ‘Made in Lagos’ and since dem release am, di song don continued to break numerous recordsfor di global music.

On October 14, 2021, dem certified di song as platinum, while on March 2, 2022, di song sell over 2 million units for di US to become double platinum.

For July 2021, di project turn to di first Nigerian song wey crack di Billboard Hot 100 and di third from Africa.

Na inside The Nation this tori dey…READ MORE

For more news: Use of Artificial intelligence in Education

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *