fbpx
April 26, 2024

You Dey Free To Call Me Ashewo – Nkechi Blessing

0

Nollywood actress, Nkechi Blessing dey enjoy with her new lover.

As she dey enjoy this new love she talk say people fit call her Ashewo.

Nkechi Blessing wey bi mother of one who dey Warri, Delta State dey spend time with lover enter Instagram page tell her fans say dem free call her ‘Ashawo‘.

 

YOU FIT LIKE READ: Prepare to rule Nigeria — Adamu tell Tinubu

She write: “My new name Ya all feel free to call me Ashawo Abeg. If I vex make I bend”.

Remember say di actress talk say she enter new relationship for May this year.

Oya shook eyes to read di tori, CLICK HERE 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *