fbpx
April 30, 2024

Buhari; We give you two Ake Market days to fix Abeokuta-Sango road – ogun student

0

Di National Association of Nigerian Students (NANS) and di National Association of Ogun State Students (NAOSS),don give President Muhammadu Buhari 14-days ultimatum to repair di road of Abeokuta to Sango-Ota.

U FIT ALSO READ FG go generate 21 million jobs by 2025

Chairman of NANS in Ogun, Damilola Simeon and di National President of NAOSS, Oluwagbemileke Ogunrombi yarn dis one on Sunday inside di letter wen both of dem sign give FG.

Two students of di D.S. Adegbenro ICT Polytechnic were recently kidnapped on di same road

Many people, especially students who dey apply di road on a daily basis have been going through hell becos of di bad road.

”Di issue of accidents, armed robbery and kidnapping on di road is nothing to tok about.

Di association say dem no fit just fold dia arms and sit down look as bad things dey happun for dis aame road.

Join bodi of NANS and NAOSS don give FG Two Ake market days to fix di bad road.

Failure to do di road na china police go con arrest everybody

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *