fbpx
April 20, 2024

ASUU don call NEC meeting because of half salary

0
ASUU-President-Professor-Emmanuel-Osodeke-student-loan

Di Academic Staff Union of Universities dey plan to call emergency meeting of di National Executive Council as Federal Government don decide to pay di lecturers half salary for di month of October, 2022.

As e be now, dem neva fix date. But di update wey enter, yarn say di reason why dem wan call this meeting na because of di drama wey start when di members of di union receive half salaries for dia accounts.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

One person among di members for Abuja yarn say na true say dem pay dem half salaries. But di person still talk say e shock as hin receive alert from hin bank and hin notice say na half salary di money be. According to am, they no even talk about di one wey don pile up because of di eight months of strike.

This tori dey inside Punch, you fit go read di morning see as di tori dey go…READ MORE

For more news: ASUU president, Emmanuel Osodeke yarn say the settlement na temporary

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *