fbpx
May 5, 2024

Burna Boy drop hint say hin go retire from music

burna-boy-fit-retire-from-music

Burna Boy, wey be Grammy-winning Nigerian performer, don drop hint say hin fit retire from music.

Di 32-year-old tok say one tempting deal wey person recently extend to am na hin make am dey think about taking sabbatical like Barbadian-American singer Rihanna.

According to Burna Boy, di massive contract must be a measure of hin dedication to music.

 

FOR MORE NEWS: Morocco national team players donate blood to earthquake victims

 

On Sunday, he hin write for hin instagram story say with di numbers wey hin dey see on top di contract, di next years of hin life wan soon show if hin really love to do music.

“God must really want to test my love for music. I just might bounce on y’all like Rihanna.” Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori see how Burna Boy drop hint say hin fit retire from music…READ MORE