fbpx
May 18, 2024

Carabao Cup: “You Get Pride” – Roy Keane tell Man utd star after 3-0 win over Forest

carabao-cup-roy-keane-dey-hail-Man-utd-stal after-goals-over-forest

Old Trafford legend, Roy Keane dey hail Manchester United defender, Lisandro Martinez after dia 3-0 victory over Nottingham Forest for di Carabao Cup on Wednesday.

Keane yarn say di former Man utd star get pride for hin defending after hin 3-0 win over Forest for Carabao Cup. Hin shower praises on di Argentina international for his ‘character and desire.

United bin defeat Nottingham Forest  with 3-0 away for di City Ground for di semi-finals first leg on Wednesday. Di person wey dem go thank for these goals na  Marcus Rashford, Wout Weghorst and Bruno Fernandes.

FOR MORE NEWS: Japan don win World Pastry Cup

Forest attackers collect serious beating from di United impressive backline, with Martinez and again, na outstanding performance dem show.

According to Roy Keane, when hin dey tok to Man utd star, hin tell am say hin get pride for hin defending because hin wan defend.

Keane tell Sky Sports say di Man utd star na di kind of person you want to be in the trenches with,” Keane told Sky Sports.

You go like read di full tori…READ MORE