fbpx
April 20, 2024

EPL: Ronaldo exit from Man Utd no good at all – Mikel Obi

0
Obi-Mikel-

Chelsea hero, John Obi Mikel, don yarn say Cristiano Ronaldo from Manchester United no good at all.

Ronaldo contract with Man United don dey terminated.

Man United take di decision to part ways with Ronaldo after di player explosive interview with broadcaster Piers Morgan.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

But Mikel believe say Ronaldo for no do di interview, hin insist say di timing dey wrong.

“Na Cristiano Ronaldo hin be, hin be one of di greatest players wey don play di game”, Na wetin Mikel talk be that.  Hin still yarn say hin Ronaldo fit get another club for January and hin go continue hin football career. Na wetin Mikel tell Dubai Eye be that.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: Unbelievable things way don happun for World Cup history

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *