fbpx
April 27, 2024

Eriksson don name two best clubs for di world football, hin back Van Dijk over Gakpo

0
Eriksson-

Former England boss, Sven Goran Eriksson don identify Real Madrid and Barcelona as di two top clubs for di world, hin talk say every player wan play for these teams.

Hin talk this one as hin dey back Netherland International Virgil van Dijk wey dey expect make Cody Gakpo ignore Manchester United interest for am and make hin join Real Madrid instead.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Van Dijk recently suggest say di Red Devils get small chance of signing di player, wey score three goals for di World Cup in Qatar.

Eriksson insist say any interest from Real Madrid or Barcelona fit spoil United plans.

“Van Dijk is true in his comments about Real and Man United. We have to be honest right now and say they are not on the same level”. Na wetin Eriksson talk be that.

This tori dey inside DialyPost…READ MORE

For more news: Qatar 2022: Messi, don show himself again as di GOAT against Mexico

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *