fbpx
April 16, 2024

Transfer: Favourite club wan sign Endrick ahead of Chelsea, PSG don reveal

0
1_Endrick

Real Madrid be di favourite club to sign Brazilian youngster, Endrick, ahead of Chelsea and Paris Saint-Germain.

According to Fabrizio Romano, di LaLiga champions now be di leading candidate to sign Endrick.

Remember say Endrick don dey heavily linked with di move to Chelsea, PSG and Real Madrid for di recent weeks.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

Di 16-year-old no fit sign with club until early 2023, while di move to Europe go wait another year once he don turn 18.

Na Brazilian club Palmeiras na hin di striker dey currently plays for.

“Real Madrid dey lead di race to sign Endrick, as dem report for di last few days. Official negotiations dey ongoing with Palmeiras for €60m fee, including add-ons,” Na wetin Romano tweet on Tuesday be this.

“PSG & Chelsea still dey di race, no concrete talks with Barça — but Real dey ahead.”

To find out more about this tori…READ MORE

For more news: EPL: Ronaldo exit from Man Utd no good at all – Mikel Obi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *