fbpx
May 3, 2024

YabaTech wan Host Adron Games 2022

0
Yabatech-Adron-games

Everything don set for di 6th edition of  Adron Games, 2022 wey dey planned to happen for Yaba College of Technology, Lagos, from November 10th-12th, 2022.

As dem dey talk for di event GMD of Adron Homes, Aare Adetola EmmanuelKing mention say di only real estate firm dey out to unify Nigeria through sports and provide platform for talents wey just dey come out all around di country, to find expression and leverage upon am.

YOU GO LIKE READ: Use of Artificial intelligence in Education

Executive Director, Finance for Adron Homes, Olori Aderonke Emmanuelking yarn say Adron Games na show of di organization corportate social responsibility to di society and their pride for di Nigerian people.

This tori dey inside Leadership, click here make you go read di remaining tori…READ MORE

For more news: We don readi to decide our faith – ASUU

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *