fbpx
April 23, 2024

FG don express concerns over low rate of exam malpractice convictions

0
NECO-Exams-malpractice

Di Federal Government dey yarn sy dem dey worried over di poor number of convictions wey dey recorded in cases of examination malpractice.

Mr Andrew Adejoh, di Permanent Secretary, Federal Ministry of Education, reveal di update on Friday for Abuja. Hi announce am for di one-day sensitisation workshop on examination malpractice for Nigeria. E dey organised by di National Examinations Council (NECO) in partnership with di National Assembly.

Di Director of Special Duties, Federal Ministry of Education, Zubairu Abdullahi na hin represent Adejoh.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

He yarn say di government bin don come up with laws to check di threat of exam malpractices, but e never produce di desired result.

“Di decree 20 of 1984 prescribing 21 years imprisonment upon conviction and di amended Examination Malpractice Act of 1991 wey seek five-year jail term or a fine of N250, 000.”

Hin dey suggest say dem need to look into that law because pipo never go jail for examination malpractice.

You ift go find this tori inside DailyPost…READ MORE

For more news: Mabo Foundation tackle health, education mata inside Niger Delta

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *