fbpx
April 18, 2024

FG don unveil new curriculum for Nigerian universities

0
new-varsities-curriculum

Di Federal Government don announce new curriculum for university education for di country, dem yarn say na to reflect di 21st-century realities.

Di Vice President, Professor Yemi Osinbajo, reveal this tori on Monday for di unveiling of di new curriculum for Abuja.

Osibanjo yarn say di development na part of di efforts wey go make university education dey more responsive to di pressing needs of society.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

Professor Osinbajo dey represented for di unveiling by di Secretary to di Government of di Federation, Boss Mustapha.

Hin explain say di introduction of di Core Curriculum and Minimum Standard to university education go address local issues, meet international standards and uplift scholarship for Nigerian universities.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: ASUU don condemn di introduction of student loan bill

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *