fbpx
May 5, 2024

Frank Edoho predict Chelsea vs Crystal Palace

frank-edoho-predict-chelsea-vs-crystal-palace

TV host, Frank Edoho predict Chelsea vs Crystal Palace. Hin predict say Chelsea go lose to Crystal Palace on Sunday.

Di Blues bin enter di London Derby poor in  way wey no good at all, and dem sit down dow 10th  for di Premier League table.

Graham Potter men bin follow do like say dem no know wetin dem dey do for Champions League places.

FOR MORE NEWS: Electricity Spark Kill Family Of 4 for Zaria

Edoho, wey dey support Stamford Bridge outfit, expect say Chelsea go lose to Palace at home for front of new signing Myhkailo Mudryk.

For inside hin tweet, hin yarn say one of di greatest football prospects for Europe go join Boehly, one of di most lavish football club owners, for Stamford Bridge, to watch Crystal Palace as dem go defeat dia club Chelsea wey Graham Potter dey manage, one of England most unlucky managers! Na wetin hin tok for di tweet be that.

Frank Edoho predict Chelsea vs Crystal Palace, you fit go read di full tori…READ MORE