fbpx
April 25, 2024

How my music take save fan from depression —Gospel singer

0
Seun-Akhigbe-gospel-singer-

One gospel musician, Oluwaseun Akhigbe,yarn how one of hin song allegedly save one fan from depression.

As dem dey talk about di impact wey hin music get on listeners, hin tell Sunday Scoop say hin hear say di song been deliver person depression (after di  person listen to hin music). Another woman miraculously got

 

etbelle after she don dey wait for plenty years without fruit of di womb.”

YOU GO LIKE READ: Use of Artificial intelligence in Education

Di singer follow yarn say hin start di Worship Tribe initiative as way wey go help people praise God better. He yarn say na hybrid worship concert wey dem go do online and physically. Di sole aim na to lead people enter di presence of God. Hin say hin believe in putting hin best for anything wey hin dey do so that hin go succeed through divine favour.”

This tori dey inside Punch, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: DJ Cuppy don engage British boxer

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *