fbpx
April 26, 2024

Shey hin don come back for hin 3oth birthday? Different reaction don full internet as Cubana Chiefpriest post video with Davido

0
CUBANA-

Di Afrobeats star go clock 30 on November 21 but hin don dey absent from social media since di sad passing of hin first pikin, Ifeanyi Adeleke, some weeks ago. Cubana upload video of di Singer as hin pay am visit to hin house.

As hin post di video, hin put powerful caption wey dey hail di singer as strong man wey go rise above hin challenges.

YOU  GO LIKE  READ: 9 Soft Skills Workers Need In The Workplace

Chiefpriest write;

You Are The Strongest Man I Know The Pain You Have Conquered In Life Can Destroy Many You Re Bullet Proof Bestie You Are My Champion Happy 30TH Birthday In Addy 001 What Doesn’t Kill Us Makes Us Stronger !!!! OBO No Go Minus. We Rise By Lifting Others.

This tori dey inside Gistlover, you fit go see am…READ MORE

For more news: DJ Cuppy don engage British boxer

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *