fbpx
April 26, 2024

We don readi to decide our faith – ASUU

0

Di Academic Staff Union of Staff Universities, ASUU, wen suspend 8-month strike don dey prepare to go for anoda strike base on say government give dem half month salary

Di National Executive Council of ASUU don schedule on Monday to decide whether to embark on anoda strike or not

U FIT ALSO READ Withheld Salaries: ASUU UNIJOS Chapter don tell dia members make dem stay for house  

Dis meeting,go hold within di campus of Abuja University,

During di strike,FG promise dem say hin go comot di No work, No-pay policy just to make sure say dem go back to work.

Earlier dis week,di FG no keep to dia promise rather dem pay half salary to all di lecturer for di month of October,

One Member of NEC don tok say nothing go stop di union from embarking on anoda strike,

Wen tori pipol ask ASUU President, Professor Emmanuel Osodeke say seh na true say di union go embark on anoda strike

Di Professor tok say “him neva know but wen di union meet on Monday dem go decide weda to embark on a strike or not

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *