fbpx
May 8, 2024

Joshua don fail – Fury

JOSHUA-AND-FURY-

WBC heavyweight champion, Tyson Fury, don give harsh criticism of hin boxing rival and countryman Anthony Joshua, hin tag di British-Nigerian a failure.

Di two of dem fail to make fight deal earlier this year and Fury believe say na Joshua dey responsible as hin no produce showdown wey  all boxing fans bin dey eager to see.

Di rivalry between di two dey always dey intense but since Joshua lose hin rematch and title to Oleksandr Usyk, hin valuation for di division don diminish.

FOR MORE NEWS: Police don arrest armed robbers, recover stolen items for Katsina state

But, Tyson Fury papa, John Fury believe say Joshua still worth di shot. John believes say Joshua suppose face Joy Joyce instead of Dillian Whyte to prove hin worth. That one go set am up against di winner of di Usyk vs Fury fight.

No surprise ‘Di Gyspy King’ bin no like am. Hin go against hin papa opinion and hin blame Joshua.

You go like read di full tori…READ MORE